Monday, 18 May 2015

Tiwa Savage's Baby shower for Yacht.


Chai!!! Money good oo see as Marvin record first lady take celebrate her baby wey dey come,
ontop water inside Femi Otedola's yacht one billionaire for Naija, her friends follow celebrate wiith her Annie Idibia, Lami Philips, Lola Omotayo, Wizkid's Tania, Eku Edewor, Toke Makinwa. Amebodiary dey wish Aunty Tiwa a safe delivery








No comments:

Post a Comment