Including dis woman were carry her pikin wey neva reach 3months carry am dey waka go Abj.
Even dis bobo dey trek from Aba wey dey Abia state to Nsukka wey dey Enugu state sake of say em wan congratulate governor wey win for Enugu state. Me i no say na bad tin o!! na faith in God push Suleiman Hashimu make em waka from Lagos go Abj. abeg ooo make una take am easy before some pple go trek from Naija go China...... hahahahahahahah God bless NAIJA.



No comments:
Post a Comment