Five years don waka wey Comrade Adams Aliyu Oshiomhole former wife Mrs. Clara die of cancer.
Today wey b d 15th of may Oga Oshiomhole carry em fine South African fiancee go Etsaka west local govt marriage registry for Auchi, come make am official say na my wife be dis. Everybody for Amebodiary dey wish our oga a happy marriage life.



No comments:
Post a Comment