Na her rules b dis;
E no dey easy to dey organize but if una no dey organized na big problem, make una dey organize.
Make una no dey lazy to do work,some pple no just wan stand up work, dem go just sit down dey wait make money enter dere hand, hw u go get money wen una no work for am.
If u get passion to do something wey u knw say if u do am nobody go quary u, make una passion una job, sake of say if u do wetin u no get passion for, na frustration b d next tin



No comments:
Post a Comment