Thursday, 30 April 2015

Arnaldo Jose (winner of Mister Africa International) don enter Naija




Hmmmm……….. make una come see fine bobo wey win Mister Africa International 2014, chai the guy fine no be small. The bobo come Niga yesterday, una know the first thing em chop as he land AMALA with EWEDU soup, chai hunger don dey catch me…check am out.




No comments:

Post a Comment