Una don see am dey say if ur mama wowo you sef go wowo if your papa come wowo join your mama own na double wahala be dat bt if ur mama fine like Mercy Aigbe......
cho!!! you too must to fine, oya make una see her pikin Michelle see as d baby fine from head to toe, even her dress sense sef oboy eye, u knw wetin go happen,make una judge am ursef,if i lie make una tell me....
No comments:
Post a Comment