Saturday, 2 May 2015

Kate Middleton don born baby number two


We dey thank papa God for d boku boku tinze dey do for dis family, yes oo kate don born baby number 2 and una knw d sweetest part na girl. papa God thank you say u kip both mama and pikin kampe.

No comments:

Post a Comment