Sunday, 3 May 2015

Fuel don Scarce For Naija



nawa ooo i tink say na joke wen i hear say fuel dey scarce for Ibadan, Lagos, Abuja, Abia, i no say dey mean business,
Motorist dey suffer cos of dis scarcity, oya come check d price dem dey sell 200-300 per litre.
na only for NNPC d queue long pass rapunzel hair sake of say dem dey sell at cheap price.

cos of dis u wa try traffic jam for Lagos, e no funny.

FG na beg we dey beg help us.







No comments:

Post a Comment