Friday, 1 May 2015

New Gbedu: Kiss Daniel - Laye

Una don hear the latest jam for town? Na our Woju broda Kiss Daniel wey drop new jam and the name na 'Laye'. 

The gbedu na Dj Coublon produce am. Mek una know sey na dis same Dj Coublon produce woju sef. Mek una go download am follow me jolificate d gbedu!



 

No comments:

Post a Comment