Amebo Diary

Dem Say! Dem Say! Na Amebo Diary B Dis

Tuesday, 10 October 2017

D DAY WEY I NO GO EVER FORGET ( END FEMALE GENITAL MUTILATION ) 2

›
I still dey feel pain for my vagina, as I tell mumcy say I still dey feel pain especially wen I wan pee mumcy con explain give me say e go...
Thursday, 24 August 2017

D DAY WEY I NO GO EVER FORGET ( END FEMALE GENITAL MUTILATION )

›
  I dey ten years old i no know wetin dey happen around me wella, but one christmas holiday like dat wey everybody for our family com...
Wednesday, 16 August 2017

END FEMALE GENITAL MUTILATION

›
             Female genital mutilation na one old practice wey dem dey do for girls and women dem, and na bad tin dem dey do for deir...
Sunday, 14 February 2016

HAPPY VALENTINE

›
 " Roses are Red Violet is Blue sugar is sweet and so are you"  have a blissful and loving day.
Sunday, 24 January 2016

HAPPY SUNDAY!!!!!

›
Toady na d 2nd to d last sunday of d month of january, and d begining of a new week. Abeg make una put God first in what eva una dey do....
Sunday, 13 December 2015

Mercy Johnson Okije Dey Welcome Her Third Pikin

›
Dem be two later become three, at St Joseph Medical Centre, Baltimore God butter the bread of Mercy Johnson Okojie as em give her safe de...
Friday, 20 November 2015

THIEF!!! 2 Women Wey Dem Catch With Stolen Meat, Una No Go Believe How Dey Hid Am.

›
Nawa ooo!!! wonders no go end, dis two Zimbawean women wey dey work 4 farm 4 South Africa don enta wahala with dem oga wen em catch dem w...
›
Home
View web version
Powered by Blogger.