Friday, 1 May 2015

Don Jazzy Don Waka From Naija Go Yankee Watch Fight

 
Our Own Don Baba Jay (Don Jazzy) don go obodo oyibo mek watch fight wey dey between
Mayweather And Pacquiao

Una don see wetin him yarn sey him go tell us wetin happen wen him come back. But wait o mek i o no b sey na beef, shebi no be d same fight we dey watch for Ojuelegba park na him Don Jay dey go watch for yankee! Choi!!! Money good o!! Don dorobucci!!

No comments:

Post a Comment