1. D'banj
Dapo Daniel Oyebanjo aka D'banj na businessman, songwriter & singer, em be harmonica player (dat thing wey em blow for tongolo video). Koko master as some pple know am as don win plenty plenty award.
2. P-square
The twins of naija music industry don take over Africa. In 2010, KORA award give dem Artist of the year.
3. 2face Idibia
Innocent Ujah Idibia aka 2baba be songwriter, singer and record producer. Em be one of d most decorated Afro pop artists for Africa. Em don win plenty awards form different places like MTV, MOBO, KORA, CHANEL O etc.
4. Omomtola Jalade Ekeinde
Dis sweet sisi wey be big woman for naija film industry, she b mama of 3 beautiful kids. She dey very influential to people.
5. Donjazzy
Oga don jazzy na international businessman. Na em be Mavin record boss. Dem say em be the 36th most powerful celebrity for Africa.
6. MI
Jude Abaga aka Mr Incredible na naija hiphop artist. He dey call himself CHAIRMAN.
7. Asa
Naija french singer, recording artist and songwriter dey blow pple away wit her songs, she dey popular every where around d world.
8. Genevieve Nnaji
Genevieve popularly knw as Sharon stone cos of d movie wey she act. she b sisi jetue for naija nd the world.
9. Wizkid.
This fine young bobo don win plenty pple hrt sake of say em get energetic tunes and reliable performance.
10. Davido
American born Naija artist , performer and record producer. Em took don win plenty awards like BET, KORA, MTV etc.











No comments:
Post a Comment