No be joke, Mike Adenuga d owner of Globacom Nigeria, wan buy anoda telephone company for ivory coast,
person wey dey close to am talk say em wan use $600 million buy am, em still dey talk to d shareholders for dat side sha. if em buy am i wander wetin d name go be, sake of say for ivory coast d name na COMIUM, nd na d fourth largest for Ivory coast. Dem say Glo go dey invest $1 billion to make d company beta.
No comments:
Post a Comment