Tuesday, 19 May 2015

Celebrities wey show for 2015 Billboard music award


hmmm!!! people dey dress, make una see dress of different styles for dis event.
people wey we knw wey show face na 50cent, Nicki minaj, Iggy Azalea, Maria Carey, Chris brown and em pikin, Kendal Jenner, Jlo and plenty other people.Some people wey collect award na Taylor swift, One Direction, Hozier. Taylor Swift collect 8 awards wow!!!

















No comments:

Post a Comment