10 better better tinz wey go make you chop CUCUMBER
i know say plenty plenty pple no dey chop cucumber but u na knw say e dey help our body well well
1. e dey help fight heat for our body
2. e dey help pple like us wey no get time to dey take plenty water as doctor tell us
3. e dey help our eyes shine well
4. e dey help fight cancer, dat deadly disease
5. e dey sweep waste product comot for body
6. e dey kill all the yama yama wey dey our mouth come dey am fresh when una open am
7. e dey even help reduce cholesterol
8 e dey cure diabetes
9. e dey even help make our blood pressure dey normal
10. e dey make our hair and nails dey shine like torch light and make e dey strong kakaraka
No comments:
Post a Comment