Amebo Diary
Dem Say! Dem Say! Na Amebo Diary B Dis
Friday, 14 August 2015
Chai!!! dey don put ooni of Ife for ground.........
Finally dey don put Oba Okunade Sijuwade to rest today @ the Enuwa Square, Ooni of Ife's palace. People wey grace dis great occassion na pple like Vice President Yemi Osinbanjo and other dignitaries.
‹
›
Home
View web version