Fotos From Biday Party Wey Alex Ekubo (JOHNNY) Do For Yankee
Shebi una
know Alex Ekubo…….. dat fine bobo wey show for Yemi Alade’s Johnny video, una know say em do birthday for
yankee, u know wetin make I no talk too much make una see foto from the party.
No comments:
Post a Comment